Psquare, Dbanj, 2face, Davido, Wizkid, Timaya, Don Jazzy, Flavour, Kcee, Inyanya, Dare, Basketmouth, Ay, Alibaba, Geneviv Nnaji, Jim Iyke, Clarence Peters, Mr Raw, Wande Coal, Faze, Terry G, Tiwa Savage, J Martins, Kennis Music etc... All of una and more wey hold this money if una donate 50k each for OJB him no go die. If na to enter club and spend 1Million una go do, if na to buy private jets una go do, if na to host shows and sell 1M tables una go do.., now to Save OJB una no go gree… If OJB die d blood dey una neck! Na dat time i go knw say una no get kobo, all na media stunt. God dey watch una for 3D. Na me send am @freshprinz.... I support am @Zegge101...maximum Support by KEN EMMANUEL in addition Don jazzy I hear say u pop a bottle of Alexander champagne worth of #290 million....and to drop. 50k na wahala ..uhnnmmmm.... Pls "Broadcast" this till e reach them. Afterall for una videos… Una dey drive better cars and drink better champagnes… :|
Psquare, Dbanj, 2face, Davido, Wizkid, Timaya, Don
ReplyDeleteJazzy, Flavour, Kcee, Inyanya, Dare, Basketmouth, Ay, Alibaba, Geneviv Nnaji, Jim Iyke, Clarence Peters, Mr Raw, Wande Coal, Faze, Terry G, Tiwa Savage, J Martins, Kennis Music etc... All of una and more wey hold this money if una donate 50k each for OJB him no go die. If na to enter club and spend 1Million una go do, if na to buy private jets una go do, if na to host shows and sell 1M tables una go do.., now to Save OJB una no go gree… If OJB die d blood dey una neck! Na dat time i go knw say una no get kobo, all na media stunt. God dey watch una for 3D. Na me send am @freshprinz.... I support am @Zegge101...maximum Support by KEN EMMANUEL in addition Don jazzy I hear say u pop a bottle of Alexander champagne worth of #290 million....and to drop. 50k na wahala ..uhnnmmmm.... Pls "Broadcast" this till e reach them. Afterall for una videos… Una dey drive better cars and drink better champagnes… :|